Mitchell Ring and Jennifer Colin, wey bin dey travel go Venice for dia dream holiday, tell Australia Channel 9, say one woman wey siddon beside dem die as dem dey fly from Melbourne to Doha.
Indian authorities don ban two of di very addictive opioids sake of one BBC investigation wey find out say dem dey ginger public health kasala for parts of West Africa. For letter wey BBC see from ...