News
One of its albums, The Rutles, reached No. 63 on the Billboard 200 in April 1978. The album comprises 14 original parodies, ...
Di first malaria treatment wey dey suitable for babies and very young children don dey approved for use. Di drug, wey dey known as Coartem Baby or Riamet Baby for some countries, bin dey developed ...
Research suggest say young boys and young men dey experience a significant increase for mental health problems, but often dem no dey seek help due to stigma, assumptions about masculinity, and a ...
At least 81 pipo don die for central Texas and anoda 41 dey miss afta one flash floods wey happun on Friday, 4 July. Sixty-eight of di fatalities, include 28 children, wey bin dey Kerr County, wia ...
Pop star Katy Perry and actor Orlando Bloom don officially confam say dem dey breakup. According to US media outlets, dis breakup dey come six years afta dem get engaged. Di couple dey ...
Former Arsenal footballer Thomas Partey don dey charged with five counts of rape and one count of sexual assault. Reports say di offences dey reported to don take place between 2021-2022, di ...
However, e dey unclear if de don formally register di party wit US election authorities. Musk, wey dem born outside of di US dey ineligible to run for di US presidency, but e neva tok who go lead ...
Nigeria Minister of di Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike say, 2023 Labour Party presidential candidate Peter Obi no go ever be president of di kontri. Di one time govnor of Rivers State ...
45+1 mins- Babajide Omorinsola score. But VAR dey check am ooooooo. E neva clear wetin di VAR dey check weda na off abi na foul Nigeria 2 vs 0 Tunisia GOOOOOOOOOOOALLLLLLLLLL 45' Five minutes ...
Many pipo dey cry and wipe dia tears away. One signpost wey dem hang for up dey show: "Para sempre um de nós." (Forever one of us). As di bell stop ringing, may fans clap inside di church hall.
Patagonia Wind Shield: was $199 now $98 at REI The Patagonia Wind Shield jacket is discontinued, so I'd grab it now, for two reasons: 1) before it sells out, and 2) while it's on sale.
Within di city, roads wey dey lead to key goment sites - including di president official residence, State House, and di Kenyan parliament - dem barricade am wit razor wire.
Some results have been hidden because they may be inaccessible to you
Show inaccessible results