News

At least 20 pipo don die for Logo and Gbagir communities for Ukum local goment for Benue State, north central Nigeria, afta one coordinated attack by suspected herdsmen. Di Nigeria Police Force ...
Di Nigeria Police Force don successfully complete di deportation of Benjamin Best Nnayereugo wey allegedly kill im girlfriend run, from Doha, Qatar, come back Nigeria. Benjamin alias "Killaboi ...
Amnesty International say di number of pipo wey chop execution across di world rise sharply for 2024. According to di NGO latest report on death sentences and executions, for 2024 dem execute a ...
Six pipo, including three small pikin dem, don die afta one helicopter wey carry a family of tourists crash into di Hudson River for New York, authorities tok. Di family of five come from Spain ...