News
Nigeria President Bola Tinubu don return to Abuja from Europe afta im working visit to Paris and London. Oga Tinubu land ...
Delta State Police Command tok say Pastor Favour, husband to di late Shimite Winifred Bello wey die, don dey under dia ...
For di last few weeks, many foreign students wey dey live for US don watch as a series of events don repeat imsef on dia social media feeds: plain-clothes agents show unannounced and drag students ...
Di calls for justice and order for full investigation, especially from Nigeria President Bola Tinubu and northern leaders don follow di gruesome killings of some travellers wey some residents and ...
Some results have been hidden because they may be inaccessible to you
Show inaccessible results